This agbadorians are so desperate, imagine someone that has never supported obi before but has been reppin’ BATs on his TL for a very long time dey disguise as obidient, werey this format don cast but na naijaloaded i blame sha for all this radarada information 🤣🤣 mumu blog, after reading this misleading information i hereby renounce my participation from the yeye blog, make una use una false news generate the traffic wey una dey find no be me una go use, mumu blog🤣